JAMB Give 2021 Candidates Time To Accept Admission


Post created on 2:35 pm

 

JAMB say all di candidates from 2021 wey dem get admission and never aceept am, make dem do so bifor Wednesday, September 30, 2026 or dem go loose am.

Di fess date wey JAMB put na August 31 but dis new date e go give di candidates time to choose weda dem want di admission or not or else dem dashboard go turn to ‘Not Admitted.’

Dem come still say di di pipo wey don get admission for 2026 but still get admission wey dem never accept make dem go acept am or reject am. While for di ones wey dey skool for anoda place or dey do program wey dem nor like dem fit go change am with di new offer and na just to do correction or delete am.


Reader's opinions

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *



CROWN FM WARRI

Delta's Music Power

Current track

Title

Artist

Background